Victor AD – Level ft. Babyboy AV (Lyrics)

Victor AD – Level ft. Babyboy AV

Cover Art For

Immensely talented Nigerian singer, songwriter, and performer Victor AD returns with an impressive new single titled “Level,” featuring the exceptionally gifted Babyboy AV. Lyrics

The collaboration blends smooth Afrobeats melodies with heartfelt lyrics, as both artists deliver captivating vocals over a well-crafted instrumental. Victor AD’s emotional storytelling perfectly complements Babyboy AV’s melodic style, making “Level” a standout track for fans of contemporary Nigerian music.

Level song By Victor AD ft. Babyboy AV (Lyrics) Below.

What’s the level
Tell me what’s the Mara
Remember those days when we dey on zero (En kini ma fagbo)
Now we we dey worry worry how e be them (Oshey)
All of those men wey no wish us well
Na una business, we go dey give them

I prayed for days like this
At a time like this yea
And that’s something more than gold
That is precious more than silver
And all the days an night
Wey guy man no sleep yea
All the stories yet untold
On this cold and lonely road

Now dem dey kolobi
Till them wan drain all my energy
I sanitize dem I no gum body
This is healthcare
Personal hygiene personal hygiene
Make dem no put body
And no level for the enemies
I fuck dem up
No apologies
I say na Redeye
Dem go play my cassette
In abundance

What’s the level (Tell me what’s the Mara)
Remember those days when we dey on zero (En kini ma fagbo)
Now we we dey worry worry how e be them (Oshey)
All of those men wey no wish us well
Na una business, we go dey give them

Na una business
We go dey give dem yea
And if you see them
Then you go believe dem yea
Jesu Christi ni Jesus
If you like you believe us yea
Na him blood wey dey save us
And if you touch me you touch us

Now dem dey kolobi
Till them wan drain all my energy
I sanitize dem I no gum body
This is healthcare
Personal hygiene personal hygiene
Make dem no put body
And no level for the enemies
I fuck dem up
No apologies
I say na Redeye
Dem go play my cassette
In abundance

What’s the level
Tell me what’s the Mara
Remember those days when we dey on zero (En kini ma fagbo)
Now we we dey worry worry how e be them (Oshey)
All of those men wey no wish us well
Na una business, we go dey give them (Oshey)

 

Do you find 9jastarsmusic useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!